Carter Efe Ft. Berri Tiga - Machala
The long-awaited summer debut single "Machala" by Nigerian comedian Carter Efe is now available.

The comedian, known for idolizing Nigerian musician and songwriter Wizkid, also known as Machala, enlists the help of up-and-coming performer Berri Tiga for the new song.

Carter Efe Ft. Berri Tiga - Machala is now available for download on naijagenre.com, and don’t forget to share this website with your friends for the most up-to-date information.

'Machala,' a song by Carter Efe with Berri-Tiga, has official lyrics that you may view. Producer X is the man behind "Machala."

Carter Efe ft. Berri-Tiga – Machala Lyrics

Intro

I no wan like any girl for this Life

I no wan like any girl

I wan, I wan, I wan

I wan Jus dey like Wizkid, Machala

Verse 1: Carter Efe

Fresh and clean, we looking

We nor dey fight (We nor dey fight)

Man no send no body

I dey live my life

If you not talking money

No go call my line

Man jus wan happy

Man jus wan dey alright

Chorus

Haaaa, gat me looking like Machala o

I jam Wizkid for Ghana o

When I dance like makosa o

People dey craze for Instagram

gat me looking like Machala o

I jam Wizkid for Ghana o

When I dance like makosa o

People dey craze for Instagram

Bridge

Machala Machala

Machala Machala

Machala Machala

Machala Machala

Verse 2: Berri Tiga

Won ni won wa mi

San Francisco, Germany

Me nor dey send no body

Smoking lawd and am making kudi

Tell me what again

Man no dey for my lane

Sapa for don dey wear ()

Pop pop make you pass rosey, pass rosey

Chorus

Haaaa, gat me looking like Machala o

I jam Wizkid for Ghana o

When I dance like makosa o

People dey craze for Instagram

gat me looking like Machala o

I jam Wizkid for Ghana o

When I dance like makosa o

People dey craze for Instagram

Bridge

Machala Machala

Machala Machala

Machala Machala

Machala Machala

Listen Below & Download mp3

https://naijagenre.com/wp-content/uploads/musics//Carter-Efe-Ft-Berri-Tiga-Machala_@naijagenre.com.mp3
https://naijagenre.com/carter-efe-ft-berri-tiga-machala/

Comments

Popular posts from this blog